JungleFever

JungleFever

Tuesday, October 8, 2019

Seun Kuti calls out ASUU for keeping mute over #SexForGrades scandal

Seun Kuti calls out ASUU for keeping mute over #SexForGrades scandal

Singer, Seun Kuti has called out the leadership of ASUU (Academic Staff Union of Universities) for keeping mute over the trending #SexForGrades scandal.


According to Seun Kuti, 'ASUU leaders make una no pretend like say una no hear all this noise about una members accused of #SexForGrades in our universities. If na una money struggle now, una go expect both activists and students to rise and fight for una. Now the students need una to rise and fight for them too'.

See the rest of his tweets below...
ASUU LEADERS MKE UNA NO PRETEND LIKE SAY UNA NO HEAR ALL DIS NOISE ABOUT UNA MEMBERS ACCUSE OF SEX FOR GRADES IN OUR UNIS, IF NA UNA MONEY STRUGGLE NOW, UNA GO EXPECT BOTH ACTIVISTS AND STUDENTS TO RISE AND FIGHT FOR UNA, NOW D STUDENTS NEED UNA TO RISE AND FIGHT FOR DEM TOO
86 people are talking about this
OGA ADAMU ADAMU WETIN U B MINISTER OF EDUCATION FOR WEN DER IS A NATIONAL ISSUE AFFECTING ALL OUR UNIS AND U NO FIT TELL US GOVT POSITION ON DIS, R U IN SUPPORT OF D LECTURERS DEMANDING SEX FOR GRADES NI, ABI WHY WE NEVER HEAR FROM U ABOUT IT AS D MINISTER OF EDUCATION
43 people are talking about this
WE STILL DEY WAIT FOR ASUU RESPONSE ABOUT DIS SEX FOR GRADE AND ADMISSION WAHALA FOR ALL OUR UNIVERSITY
26 people are talking about this
OGA ADAMU ADAMU MINISTER OF EDUCATION WE STILL DEY WAIT YUR RESPONSE ABOUT DIS SEX FOR GRADE AND ADMISSION, NO TRY BEHAVE LIKE SAY U NO HEAR, DIS WAHALA CONCERN U AS D MINISTER
46 people are talking about this

ASUU MUST EXPOSE ALL DER MEMBERS INVOLVE IN DIS SEX 4 GRADES & ADMISSION, MKE UNA HEAR WETIN DIS YEYE OPUROFESORO OKWUCHIME EMMANUEL DEY YARN, WIT ALL D EVIDENCE WEY DEY GROUND, E STILL DEY BLAME YOUNG INNOCENT YOUNG LADIES BCUS OF D WAY DEM DRESS, UNIBEN MUST INVESTIGATE DIS MAN
91 people are talking about this

No comments:

Post a Comment

Featured Post

OMG : How My ‘Yahoo’ Son Tried To Remove My Eyes For Money Ritual

 Delta Woman Emma Eregarnoma  invited his mother, Mrs Oke Eregarnoma, to his house on Caroline Street, Okuokoko after he  persuaded her that...